• Home
  • Artists
    • Inspiraystonner
    • Silas Manna
    • Cool JB
  • Releases
  • Store
  • Contact

  • Home
  • Artists
    • Inspiraystonner
    • Silas Manna
    • Cool JB
  • Releases
  • Store
  • Contact
0:00/???
  1. DIFFERENT STYLE

From the recording The Journey

Share
DIFFERENT STYLE
by Inspiraystonner

Share link

Lyrics

Different style but all na thinking
As the things dey be for my side, lójẹ́ kí n má reason
Money must be made
Kí n lè ka owó mi, lójẹ́ kí n má busy
'Cause if sapa dey, na me dey
Nobody go feed me (ah)
So where money dey, na me chase
Ògún kólé dá lanki gbé
Bá a rí owó nínú bákọ̀, ṣé ànígbẹ́
K'owó pọ̀ bí ẹni pé a ṣe awúre ( eh ehh ahh)
No put body, na me dey
Ó tajú, ohun a sábì rẹ̀
Iṣẹ́ orí rán wa làhun ṣe
Do re mi fa so la so la mi re (wa wa wahh wahh)
Me I too good abeg
(Me I too good abeg)
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel

Ìgbà té ẹ gbọ́ gbàwù gbàwù
Ṣé ẹ rò pé àwa ni ibọn?
Producer mi ló ń kanra
Tíṣẹ́ ti wọ́ra
Èmi mọ kọrin
Èmi mọ̀ ń
Èmi mọ kọrin
Ọmọ no dulling l'apá báyìí
Working, working, we no dey slack
Hold your hustle, make e tight
Ahhh ahh ahh ahh ahh
Ọmọ no dulling l'apá báyìí
Working, working, we no dey slack
Hold your hustle, make e tight
Ahhh ahh ahh ahh ahh
'Cause if sapa dey, na me dey
Nobody go feed me (ah)
So where money dey, na me chase
Ògún kólé dá lanki gbé
Bá a rí owó nínú bákọ̀, ṣé ànígbẹ́
K'owó pọ̀ bí ẹni pé a ṣe awúre
(Wa wa wahh wahh)
No put body, na me dey
Ó tajú, ohun a sábì rẹ̀
Iṣẹ́ orí rán wa làhun ṣe
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg
Bars go off, una shirt
I still dey cook, ẹ má jẹ́
Inspiray l'ọmọ yẹn, je m'appelle pel pel
Me I too good abeg

Explore

Mission

Melody Hub

Spotlight

Crowdfunding

Disclaimer

Join the circle

Early access to new music, private releases, and curated drops from Lukhasstar.

Lukhasstar © 2026
Music • Fashion • Tech

Some images ©

  • Log out